Kishore Kumar Hits

Styl-Plus - Only God текст песни

Исполнитель: Styl-Plus

альбом: Styl-Plus Greatest Hits, Vol. 2


Ahah let's go
Ah eh Ah
Ah eh Ah
Ah eh Ah
Yes o (ewooo eh)
Style Plus io (ewooo eh)
Mekoyo (ewooo eh)
We don come again io (ewooo eh)
Trust in God ehh
Believe in God ehh
Trust in God ehh
Omo believe in God ehh
Na only God know who go make money o
(Na only God know, na only God know)
Na only God where you dey pain body o
(Na only God know, na only God know)
E know when u dey suffer ewooo eh
E know when u go hammer ewooo eh
Anything wey you get make u thank God o ewooo eh
Anything wey you want make u ask God o ewooo eh
My people take heart io
We know say sometimes e dey hard io
Weda you dey naija or overseas io
We know say to survive no easy ooo
Some people wan go school io
But dem no get money, dem dey road di suffer
People wey go school io wey suppose get money
Follow dey road di rough'am
But if you believe in papa God io
Job and money go soon come io
You go stop to dey cry and start to laugh io
In God's time cuz na only God know
Na only God know who go make money o
(Na only God know, na only God know)
Na only God where you u di make money o
(Na only God know, na only God know)
E know when u dey suffer ewooo eh
E know when u go hammer ewooo eh
Anything wey you get make u thank God o ewooo eh
Anything wey you want make u ask God o ewooo eh
My people make wona hear me o
Cuz the way wona dey do e don dey fear me o
You dey see the money wey ya brother get io
You come dey jealous, di shokoto and shert io
Some people wan confuse you o
You go see their money, run start to hustle
No allow dem use you o
Dem go play you cornie, turn start to curse you
But if you believe in papa God io
Bad bad people dem go all run io
You go stop to hustle and start to bubble o
In God's time cuz na only God know
Na only God know who go make money o
(Na only God know, na only God know)
Na only God where you dey pain body o
(Na only God know, na only God know)
E know when u dey suffer ewooo eh
E know when u go hammer ewooo eh
Anything wey you get make u thank God o ewooo eh
Anything wey you want make u ask God o ewooo eh
(Eyooo eh) if you believe in God eh
(Eyooo eh) follow me sing eh
(Eyooo eh) everybody come sing along eh
Ohoo Trust in God ehh, believe in God ehh
Trust in God ehh omo believe in God ehh
I know what's going on in your mind
You think you're running out of time
Your friend's got a house and a flashy car
You feel you're so so far behind
But as the bees di produce their honey eh
Na so you go make your money eh
And if you trust in God
Omo he will take you to the top
Omo celebrate and dance io
Don't let anybody change you oo
Na only God di get get io
Cuz na only God know
Na only God know who go make money o
(Na only God know, na only God know)
Na only God where you dey pain body o
(Na only God know, na only God know)
E know when u dey suffer eyooo eh
E know when u go hammer ewooo eh
Anything wey you get make u thank God o ewooo eh
Anything wey you want make u ask God o ewooo eh
Anything wey you get make u thank God o ewooo eh
Anything wey you want make u ask God o ewooo eh
Ewo eyo (ewooo eh)
Ewo ooo (ewooo eh)
Ewo eyo e- (ewooo eh)
Ewooo (ewooo eh)
Na only God know (ewooo eh)
Na him dey give job io (ewooo eh)
And dey give money o (ewooo eh)
Give you wife and give pikin (ewooo eh)
And give beta husband o (ewooo eh)
Follow me thank God oo
For Style-Plus io
Baba God don do am oo ewooo eh

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

9ice

Исполнитель

2Baba

Исполнитель

Eldee

Исполнитель

Darey

Исполнитель