Bhadman Rhedi (Bhadman Rhedi) Whoa-whoa-whoa Whoa-whoa-whoa, ah-ah, ah Whoa, ah-ah, ah I no when the man Oh-oh, ooh (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard) Everythin' I do, blessings up and down See my life don change from now I'm the hottest boy in town Gone are those days when man been dey frown Brother, I don't understand Why you wan mix my water with sand? T'eba somi mo'le, mo ma ja Wonle, wonle, sheri won, won ma ba Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life Na God dey bless the boy Multiple blessings fall for my yard On low key, mon j'aye mi oh Please, don't kill my vibe Na serious matter for this place I'm singin' this song from my heart (Waka go from my yard) (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard) I thought you mean me well (well) But, e no show for your eyes oh You foh put me inside well If I give you the chance oh (If I give you the chance oh) I thought you mean me well (well) But, e no show for your eyes oh, ah If I give you the chance oh Plenty blessings for mi yard (plenty blessings for mi yard) Blessings for mi yard (yard oh) Me and my guys just dey shine Na everyday we dey fly (higher) Nothin' bad mind fit do wey fit comot joy for my life Na God dey bless the boy Multiple blessings fall for my yard On low key, mon j'aye mi oh Please, don't kill my vibe Na serious matter for this place I'm singin' this song from my heart (Waka go from my yard) (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard) (Waka go from my yard) (Sunshine on the Mix) (From my yard) (Waka go from my yard) (From my yard)