Kishore Kumar Hits

Lyta - Formula текст песни

Исполнитель: Lyta

альбом: Formula


Oh, no no

Yeah
I am the star of the moment
Them shut the door, me, I fly fence
Demma throw shot, me, I no send
Fire can't cool, omo no rest ooo
Making money be the formula
Gbedu wey bad burst your medulla
Ajegunle down to Banana
Lyta, everybody dem know
It's been a long time I've been killing these shows, my brother
As you can see, I no dey bother
Na Baba God dey give me power
Street dey show me love for every corner (every corner)
And if you try me, omo see my goons dey para
I fear no man my brother
K'owo sha ti pe, I no want wahala
E so fun won ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo
Stay woke up my brother, eyan Ogogo (stay woke up my brother, eyan Ogogo)
E so fun wan ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo
Stay woke up my brother, eyan Ogogo
I no fit shout, mi o le pariwo
E so fun won ko ye polongo
I no like noise, ko ye pariwo
I no like noise, ko ye fa ariwo oo (I no like noise, ko ye fa ariwo oo)
Ah, e so fun won ko ye polongo
I no like noise, ko ye pariwo
I no dey slow, ko ye fa ariwo
I no like noise, ko ye pariwo
Me I like girls for sure, I know say rain go fall
Aso idoti ni wa fo, to ba wa gan ma foh
My nigga know say me I dey para, na why I no buy goat for salah
I know Psalm I no know Isaiah, but I be splitting fire (ohh), fire
It's been a long time I've been killing these shows, my brother
As you can see, I no dey bother
Na Baba God dey give me power
Street dey show me love for every corner (every corner)
And if you try me, omo see my goons dey para
I fear no man my brother
K'owo sha ti pe, I no want wahala
E so fun won ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo
Stay woke up my brother, eyan Ogogo (stay woke up my brother, eyan Ogogo)
E so fun wan ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo
Stay woke up my brother, eyan Ogogo
I no fit shout, mi o le pariwo
I man a kill man
Dem a talk, dem a fear the man
She want to fill ma, l tell her come again
And me I be the man, this sound bad man dindodi danda, lyta
Hm, ahh
Mi, she want to bend down low
E so fun wan ko ye pariwo
Them just too like to dey pologo

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Kashy

Исполнитель

Ayox

Исполнитель

Tia

Исполнитель