Kishore Kumar Hits

Burna Boy - Collateral Damage текст песни

Исполнитель: Burna Boy

альбом: African Giant

Внимание! Перевод текстов выполнен автоматически. Возможны неточности и неполнота перевода. Мы прилагаем все усилия для обеспечения точности перевода, но рекомендуем использовать его только в качестве общего ориентира.

Oya dey there oooОя дей там, оооAmbassador go dey chop (Dey there oo)Посол го дей чоп (Dey there oo)And governor go dey chop (Dey there oo)И губернатор го дей чоп (Dey there oo)And president go dey chop (That guy dey there)И президент го дей чоп (Вон тот парень, дей)When dey say make we jumpКогда они скажут "заставь нас прыгать"We go jump (Dey there oo)Мы прыгаем (Они там оо)Ambassador go dey chop (Dem dey there oo)Посол го дей чоп (Они там оо)And president go dey chop (Dem dey there oo)И президент го дей чоп (Они там оо)And governor go dey chop (Dey too)И губернатор пойдет их рубить (И они тоже)When they say make we jumpКогда они скажут "заставь нас прыгать"We go jumpМы пойдем прыгатьNo be for here wey dem born JesusНет, потому что здесь мы родили ИисусаEhh ehhhээээхххххMy country problem e pass JesusПроблема моей страны не касается ИисусаOh no-no oО, нет-нет!Because na we be our own problemПотому что мы сами себе проблема.Ehh ehhЭхх, эхх!Na who go come reason well, well-well-wellТе, кто уходят, рассуждают здраво, хорошо-хорошо-хорошо.Oya dey there ooЭй, они там, оо!Ambassador go dey chop (Dey there oo)Посол, иди, порежь их (Они там, оо!)And governor go dey chop (Dem there oo)И губернатор го дей чоп (Дем там оо)And president go dey chop (That guy dey there oo)И президент го дей чоп (Этот парень, дей там оо)When they say make we jump (O dey there oo)Когда они говорят, заставь нас прыгать (О, дей там оо)We go jump (O dey there oo)Мы идем прыгать (О, они там, оо)Some people go somersault (Dem dey there ooo)Некоторые люди кувыркаются (Дем, они там, ооо)Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)У них болит голова, мы идем пить панадол (Дем, они там, ооо)Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)Тем временем президент идет готовить чоп (Дем, они там, ооо)And governor go dey chopИ губернатор пошел их рубитьNa who, na who dey here?На кого, на кого они здесь?Money dey hereДеньги дей сюдаThe thief-thief come majorВор-вор приходи майорAnd if suffer come dey hereА если пострадают, приходи сюдаSuffer yakpa mutukumСтрадай якпа мутукумDogudum, wey dey people sukumДогудум, мы, наши люди, сукумDogudum, money e lo wan dum, dogudumДогудум, деньги и ло ван дум, догудумSuffer yakpa mutukum, dogudumСтрадай якпа мутукум, догудумDem go dogum you well wellОни любят тебя хорошо, хорошоAnd dem dey laugh you well wellИ они смеются над тобой хорошо, хорошоAnd dem they see as e dey sheleИ они видят, как ты улыбаешьсяAs dem dey flexure well wellКак они изгибаются хорошо, хорошоYeah yeah yeah yeah yeah oДа, да, да, да, да!My people suffer well wellМои люди страдают, хорошо, хорошо!Police dey slap your head well wellПолиция хорошенько шлепнет вас по голове. хорошо, хорошо.Hungry go waya dem well wellГолодные идут, вая их, хорошо, хорошо.Welle welle welle welle welle wellWelle welle welle welle welle wellOya dey there ooОя дей там ооAmbassador go dey chop (Dey there oo)Посол го дей чоп (Dey there oo)And governor go dey chop (Dem there oo)И губернатор го дей чоп (Dem there oo)And president go dey chop (That guy dey there oo)И президент гоу дей чоп (Вон тот парень, дей там оо)When they say make we jump (O dey there oo)Когда они говорят "заставь нас прыгать" (О, дей там оо)We go jump (O dey there oo)Мы идем прыгать (О, дей там оо)Some people go somersault (Dem dey there ooo)Некоторые люди кувыркаются (Все они там, ооо)Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)У них болит голова, мы идем пить панадол (Дем дей там оо)Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)Тем временем президент го дей чоп (Дей там оо)And governor go dey chopИ губернатор го дей чопMy people self dey fear too muchМой народ слишком сильно боится себяWe fear the thing we no seeМы боимся того, чего не видим.One day, all of us go dieОднажды все мы умрем.We always get reason to fearУ нас всегда есть причины для страха.Fight for your right oСражайся за свое право наYou go dey fearТы начинаешь боятьсяPolice go slap youПолиция дает тебе пощечинуYou go dey fearТы начинаешь боятьсяFight for your pikin demБорись за своих пикинеровYou go dey fearВы начинаете боятьсяYou go dey fear, fear, fearВы начинаете бояться, бояться, боятьсяOya dey there ooЭй, они там, ооAmbassador go dey chop (Dey there oo)Посол, идите, они рубят (Они там, оо)And governor go dey chop (Dem there oo)И губернатор го дей чоп (Дем там оо)And president go dey chop (That guy dey there oo)И президент го дей чоп (Этот парень, дей там оо)When they say make we jump (O dey there oo)Когда они говорят, заставь нас прыгать (О, дей там оо)We go jump (O dey there oo)Мы идем прыгать (О, они там, оо)Some people go somersault (Dem dey there ooo)Некоторые люди кувыркаются (Дем, они там, ооо)Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)У них болит голова, мы идем пить панадол (Дем, они там, ооо)Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)Тем временем президент идет готовить чоп (Дем, они там, ооо)And governor go dey chop (Oya dey there o)И губернатор го дей чоп (Ойя дей там о)Dey there oОни там оDey there oОни там оDey there oОни там оDey there oОни там о

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Falz

Исполнитель

Ycee

Исполнитель

Tekno

Исполнитель

L.A.X

Исполнитель

Juls

Исполнитель