I go follow you wherever you go I go dey with you through the highs and the lows Even if I carry enter ghetto You go dey with me I know, me I know Power and fame the world and it's jewels I want it all, watch me as I make my moves I never wanna be regarded as a lame dude If you vex this Skololo omo you go chop two Chop two bawo, this life no be fight We no dey fight against flesh and blood no be by sight. Cause the power and the fame and the glory in your name Na wetin the devil go use to play you like a game Bro Oga no dey waste my time Am just trying get paid while am still in my prime It's not a crime to get hunnies and booze, stay on my cruise I don't harm nobody men I think I'll fine Yo You think you'll be fine? My guy that na lie The money, honeys and the booze will leave you behind But the Lord is calling you to be one of a kind As for me, I go follow Him cause He is Divine I go follow you wherever you go I go dey with you through the highs and the lows Even if I carry enter ghetto You go dey with me I know, me I know Oga, trying live a better life is the motive Am only a slave to what's been promoted I been through the rough my gee, e hard die Just trying put this feelings aside for free But I've been so dark no doubt, I been trapping like Kodak I didn't get the full picture New lecture now I get, so I won't regret Now I put my sweat in God's shoulders till I loose my breath Thank God for your life ma gee We the salt of the earth bro, no be Maggi If you wanna be saved you gata study Bible Don't be idle while worshipping idols Be a doer of the word, no just dey hear am I know you love God but you gats to fear am To be a Christian no be by mouth But am really glad that you followed this route I go follow you wherever you go I go dey with you through the highs and the lows Even if I carry enter ghetto You go dey with me I know, me I know I go follow you wherever you go I go dey with you through the highs and the lows Even if I carry enter ghetto You go dey with me I know, me I know