Kishore Kumar Hits

Davido - NA MONEY (feat. The Cavemen. & Angélique Kidjo) текст песни

Исполнитель: Davido

альбом: Timeless


Well, they should know we're the sound killer (sound killer, sound killer)
Sawa, sawa

(Parii)
She said "body's perfect, shebi money involve?"
Me, I tell am "no worry, I carry am come"
Give her Gucci, Prada, I give am Fendi and Dior
Give her everythin' 'cause she deserve it and more
Dem say, shawty say "na money, na money, na money"
(Na money oh-oh-oh-ah)
I dey trip for the oh, her body, her body, her body
(Na money oh-oh-oh-ah)
Dem say, shawty say "na money, na money, na money"
(Na money oh-oh-oh-ah)
I dey trip for the oh, her body, her body, her body
(Na money oh-oh-oh-ah)
Shawty say "she go whine am for me, If I go dash am money"
Shawty say "she go roll am for me, If I go dash am money"
And, na you dey make my heart trumble (trumble)
(Baby, I go give you everything you want)
Be like maami water, why you fine like this? oh
(I no fit wait make I carry you go, ah)
If you looku well, no be only me come
I carry paddie dem, dem bringin' money come
I say "we no go go, 'til the money confirm"
Go call your paddie dem, say "there's money on ground"
Dem no dey chop love oh (money)
Money go surplus oh (money)
Moni ke chop life oh (money)
Honey, dem no dey fine pass person like you oh
She said "body's perfect, shebi money involve?"
Me, I tell am "no worry, I carry am come"
Give her Gucci, Prada, I give am Fendi and Dior
Give her everythin' 'cause she deserve it and more
Ah, é síte ɔ, akwɛ sín xó
Jɛn é nɔ ɖɔ lo-ó-ó
È ɖɔ wǎnyíyí ɔ, akwɛ sín xó
Jɛn hwɛ nɔ ɖɔ lo-ó-ó
Ényí wǎnyíyí ɖe
Bɔ akwɛ ɖé má ɖe ɔ
Ani wɛ nyí wǎnyíyí
Bo ɖó tagba ɔ (i-o-o)
Yí wan nu hwiɖée
A xɔ akwɛ lo-ó-ó
Akwɛ má xɔ gbɛ lo-ó-ó
Wǎnyíyí wɛ nyí nǔ ɖé
E mǐ má ɖó-ó
Shawty say "she go whine am for me, If I go dash am money"
Shawty say "she go roll am for me, If I go dash am money"

Sawa
(I go give you all you want oh)
Iwotago (Iwotago, Iwotago)
Gucci, Fendi and Dior
Iwotago (Iwotago, Iwotago)

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Falz

Исполнитель

Bnxn

Исполнитель

Ycee

Исполнитель

Juls

Исполнитель