Spyro S'Bling on the track Mayorkun baby o OBO, Baddest Chei Funke Funke Oon ja mi lara je The way you love me right The way you treat me right Apostle must hear of this Say you give me joy Wey dem no fit stop Our love e no go spoil If to say I be snake I'll swallow plenty money wey pass 36 milla for you (Chii) And even if I fail jamb o, I don't care Don't mind as long as you dey there Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me See na wetin I go chop o Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me See na wetin I go chop o Make I no go parami si e lorun baby Girl, I go buy you what you want o Oh baby tell me what you want o? (Shekpe) This one no be accidental discharge o, baby When I shoot, I shoot a shot oh I no dey miss, always on point oh, oh eh Plenty plenty girls, but na you I pick I know you not a hoe But I know you deep Baby come be my sunshine Make you carry my bloodline And if to say I be bomb I'll blow your mind away Blow you kisses everyday Sisi, I no be your big brother No be say we sabi each other But our love e dey grow stronger oh Then I say again Sisi, I no be your big brother No be say we sabi each other But our love e dey grow stronger oh Say, I swear Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me See na wetin I go chop o Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o (OBO) And if you leave me, see na wetin I go chop o Oh eh eh, Funke, Funke O n jami lara je the way you dey Bad rewind (Chei) And I know you're ready to take it My accountant must hear of this Cos I go do it your way On top your love eh We go show them all eh Eh, if to say I be Jew (never) Na me to carry police nah My guys them, them dey ready (chei) Ehh ahh, I go draw your tattoo Forever is you and me, Givenchi on a daily Ahh Me I no dey look for person wey go give me trouble I dey look for omo wey go gimme double Shout out, my guys wey dey hustle If no be God where I go dey, me I no for know? Me I no dey look for person wey go give me trouble I dey look for omo wey go gimme double Shout out, my guys wey dey hustle If no be God where I go dey, me I no for know? Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin I go do? Baby I go come through like bangdadadang Eh eh Bangdadadang, anytime you need me I dey come through - Awon girls won wa mi ni T'on ba ri mi lori street, won fe fo mi ni Me I do fokiri, Funke Funke Me I jokiri eh, Funke, ehn ehn ehn ehn Ehn ehn ehn, ma jekiri ehn ehn ehn Oya oya ne ehn ehn ehn Ah ehn ehn ehn ehn ehn ehn Baby oya ehn ehn ehn I go give you ehn ehn ehn ehn ehn Ah oh ye eh This sound is holy dope