Tsunami Eh Hmmmmmmm (Ayayayoyo) This Aje Oya come my way Ayè lowö lowò Kósówo lá accounti Going faraway Oh Lord have mercy Alubarika blessings This I'm begging I must to make Am welli Zero talking Na why Everyday hustle And as I pray Oh lord please come plus the working Steady balling And mama steady pray (Steady pray) Double your hustle Na what my people say (Wha ma people say) This kind life omo baba no be play (Baba no be play no be play) Gucci fendi and Prada come my way (Come my way) Ninù ayé awòn kòn Wáyè wajáyé (Wá sháyé) Ninu ayé Awon kòn Wáyè sháyè (Wá jáyè) I no come this life to suffer So when i wake up in the morning everyday This I pray Olùwa màmájèkòjùtimī Dákùn jèhová Dórótimí Olùwa dàkunjódarinjímì Dákùn jèhová Dórótimí Iré I pray for blessings Ajé mófè So I pray for wealth Awón tó fé ròmilówo oh I pray for good connect Omó òpè Who Dey doubt am Abófè tè Wey you won dey check am The boy is good So the streets accept am Olùwatímiléhiń Na God Dey help am Mummy mí Eh ní sükún lórì mé (Amen) Daddy Eh ní Sáká ntórí mí (Amen) I no come this life to suffer So when I wake up in the morning everyday This I pray Olùwa màmájèkòjùtimī Dákùn jèhová Dórótimí Olùwa dàkunjódarinjímì Dákùn jèhová Dórótimí Plenty blessings Oya come my way (Come my way) Bad energy Going faraway (Going Faraway) Plenty blessings Oya come my way (Emá ló fáráwèy Oh) Bad energy Going faraway Just the way you do for Bolánlè she Dó mó gé Tinukè bolànwólé Awón omó barígáś Eh dùpé Mercedes Lón bórí wòlè oh I no come this life to suffer So when I wake up in the morning everyday This I pray (This i pray) Olùwa màmájèkòjùtimī Dákùn jèhová Dórótimí Olùwa dàkunjódarinjímì Dákùn jèhová Dórótimí (Dorotimi ohhh) Olùwa màmájèkòjùtimī Dákùn jèhová Dórótimí Olùwa dàkunjódarinjímì Dákùn jèhová Dórótimí Plenty blessings Oya come my way Bad energy Moving faraway Plenty Aje Oya come my way Ayè lowö lowò Kósówo lá accounti Going faraway (Delly R tunes on the mix) Ayano Timmy And Wale Adegoke