There's something That's forever certain There's something That's forever true There's one thing that's forever certain E get something wey be forever true tutu That's Your love That's Your love That's Your love That's Your Love When I was left alone in my darkest times Friend turn foes bringing bad bad vibe All of the people I trust leave me when me fall o But i run to You and You clean me up Your shoulder is there its always there For me to come cry on o Things i confide in You e no Dey go public o Your Spirit there always there forever to comfort me I Dey Bring Trouble Home But Na Me You Love Pass o There's something That's forever certain There's something That's forever true There's one thing that's forever certain E get something wey be forever true That's Your love That's Your love That's Your love That's Your Love Fuel for my journey as I'm heading home Lord without You baami i no go fit carry on Gbogbo awon ti moro Pe won Gat Me Mofi eyan shey aso ibora otutu lofe pami Nobody go fit standStand for your back Bodyguard a body guard himself ti wonba attack So here is my advice malo rely on them Na Jesus be the trip wey no fit take you for a ride I gat a pen and paper i try to list the things All the things wey You dey do since I be small pikin Even when I didn't send You You dey for me And for my People for Africa you the source of hope Oh lord you came down from heaven just to die for me Me i no send but You hung on the cross for me I know say I be stress case but You wait for me You dey for me patiently You wait for me lord There's something That's forever certain There's something That's forever true There's one thing that's forever certain E get something wey be forever true tutu That's Your love That's Your love That's Your love That's Your Love That's Your Love Can't touch the love oh