Kishore Kumar Hits

Oba Reengy - Cast Am Out текст песни

Исполнитель: Oba Reengy

альбом: Cast Am Out


Like Dj Horphuray you know the matter
We done dey turn table
We live the soft life Odikwa alright
We done dey comfortable
In the presence of all my enemies
Baba prepare table
So anything wey no be GOD dey run am
We no dey want am o
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Without doubt
Kpotokpoto no fit stain my white
I get mouth
No weapon fashion against me shall falala
Cause we stand we gallant we dey rababa
We dey burn dem for hand like hot amala
Knack dem with hammer
Devil no fit thief my shawarma
Make dem ask Brother Festus and Sister Amaka
Na prayer we dey use turn table
We dey dapada
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Oye for your ear feel the cool vibe
Ope for the gospel we the new tribe
Lukaku dey calcu we dey ball guy
Anything you can do I can do 5 take 5
Last card check up
Devil checkout
Idan lock up
On God wonle get us
Make I school you, no Aluta
If is not of God bota
Na the good news I dey roll out
Tobari mi lona Ojota
Like Dj Horphuray you know the matter
We done dey turn table
We live the soft life Odikwa alright
We done dey comfortable
In the presence of all my enemies
Baba prepare table
So anything wey no be GOD dey run am
We no dey want am o
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out
Cast am out

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Nolly

Исполнитель

TBabz

Исполнитель

TB1

Исполнитель