You say? Hmmm, ji Call me Marciano Idowest awa mafia E don tey wey be say me I dey pray to God (pray to God) Na when I go get money, na when I go dey start to ball (start to ball) Mo ma lowo yi by force oh I swear o ma ti di dan dan (dan dan) Shebi na where man dey work oh Na there man must to chop ('o chop) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (matter) Make I hammer big muller (muller) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (ahh-ahh-ahh) Make I hammer big muller I remember back in the days Nothing dey for me One short, one knicker Fine boy no sure for me Edumare gbo te mi oh Me sef wan get money Make I wear Gucci on Fendi Fresh like Hushpuppi Shower your blessings on me, on me, on me Shower your blessings on me, on me, on me Eyan kan lo bi Dangote (ahh-ahh-ahh) Eyan kan loni o bi Bill Gate Oluwa gbo adura mi Make people sef know my name E don tey wey be say me I dey pray to God (pray to God) Na when I go get money, na when I go dey start to ball (start to ball) Mo ma lowo yi by force oh I swear o ma ti di dan dan (dan dan) Shebi na where man dey work oh Na there man must to chop ('o chop) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (matter) Make I hammer big muller (muller) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (ahh-ahh-ahh) Make I hammer big muller Idowest awa mafia Tori mo ni perf-perf-perfume mi ti gbe (Jesu) Nigga kan ni moni tori bata mi ti je (wohh-oh) Mo de ti wa confuse, mo de mo'kan tin le shey Kin to laju peren iyawo mi won ti fe Iyaa de ti je mi, mo suffer kin to record Ore to shey fun mi, Jah Jehovah ko enough Mo ti kala gbowo, taloni mio ni le ball Hallelujah meje meje Every Sunday ma lo church Baba don dey show me the way (show me the way) Awon ota mi wole, o ma ke, wole (won ma ke) Baba don dey shower me blessing (shower me blessing) Awon eruku mi yaapa Malay (yaapa ni Malay-sia) Ishey kekere ni, owo plenty (owo plenty) Ti'nu ba bi mi, ma gbomo bi 20 (aapaah) Shout out si awon to'ma fun mi kpeku (fun mi kpeku) Awon omo mi yaapa to ma fun mi twerk (won ma fun mi twerk se) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (matter) Make I hammer big muller (muller) I wanna live lavida local (local) Make I buy Range for my mama (mama) Edumare reason my matter (matter) Make I hammer big muller Aje on the Mix Local, mama Mapa, muller Lavida local Make I buy Range for my mama Edumare reason my matter Make I hammer big muller