Kishore Kumar Hits

Captain Planet 4x4 - Respeck текст песни

Исполнитель: Captain Planet 4x4

альбом: Respeck


Murder!!!
Oh God forgive me,
I'm killing them all, I be your colonial master,
You for obey your father...
Let's go!
Put some respek on my name, I no go say it again
Ah go make you feel the pain
Straight from the old school we still in the game
How many albums you get?
How many singles you drop?
How many hit songs you released and
People go fit sing along in the Club?
When we were we where were you?
When the baggy jeans dey rule
When Chicago dey release Daavi Mɛdɛ Kuku
When we dey go rehearse anɔpa tututu
Ano dey fear all your vudu and your juju
Ma yɛn hyea mpu ne mpu yɛn bo kutruku
Na Killer bɛ wu last show lets see who be who
Don't want to balance diet
ECG mess up my light
But nothing go fit stop my shine,
So far as I pay Almighty God my tithe
Blessings of blessings of blessings,
The God I dey worship dey move all the mountains,
So Police no fit ask me where dey my license
I don't take no nonsense, I don't take no chances
I'm breaking the rules and I'm changing the game
And your people get the bullshit you dey do for the fame
She's feeling the boy Oleku you for blame
Ma yɛ aa ma na yɛ fɛ jealousy go shame
You still dey wear synthetic shoes?
Fashion planet on the move?
Designer goods I've been killing it
Fashion Police I've been spilling it
All of my fans you've digging it
I be your girlfriend the MC and.
We go sign in the deal
Put some respek on my name, I no go say it again
Skin pain people all go die
You wish my downfall na lie
I pray to God every night
You wan bring a knife to a gun, fight?
You must be out of your mind, right?
So many artists dey flop
Dema flow dema swagger no be hot
Pressure go dey on your top
You go run go dey abroad
Adwuma din naa wo bɛ yɛ ne awɔ aa ɛbɛ
Di wo deɛ, Charlie I swear you go trust
This no be say I dey rush
Bigups to Sark you dey force
Keep believing in your God
VVIP you be Boss
Me tu kyɛ ma mo of course
Manifest, EL, Stonebwoy and Wale,
Alɛtsɛ Kankpe, Refuse To Be Broke,
Nigga Pappy Kojo, JoeyB you dey rock,
Flowking Stone you dey rap,
Kofi Kinaata dey make I dey laugh,
You take Fante Rap make Samini proud,
Wherever Castro dey now we dey clap(clap.)
Awards no nso ma gye be da
Cash no nso me ma wei be da
Mmaa sɛm no nso ma yɛ be da
Broken heart nso mɛ nya be da
Ma ex girlfriends Nyame bɛ tua mo ka
Sɛ mo kae Jackitta, Mickitta, Anita, Polita, Felitta
You no love a good guy like me?
All because those times I no get money
But now I get money like I be donkey
So put some respek on my name
Respek on my name
Put some respek on my name
Respek on my name
Put some respek on my name, I no go say it again

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

KRYMI

Исполнитель

Sefa

Исполнитель

Keche

Исполнитель