Kishore Kumar Hits

Denko Baby - One Nicker текст песни

Исполнитель: Denko Baby

альбом: Deep Play


Ile man dey suffer man
Ile ile ile man no won man stand
Ile ile ile i no understand
Ile ile ile i no understand
Ile man dey suffer man
Ile ile ile man no won man stand
Ile ile ile i no understand
Ile ile ile me i no understand
Wetin my eye never see hmm
Wetin my heart never think hmm
I just decide to be me
Be me be meee
Wetin my eye never see hmm
Never see
Wetin my heart never think hmm
Never think o
I just decide to be me
No bad drugs no bad drugs
I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker i still thank the lord
I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker but i thank the lord
I don't won no bad drugs
I don't won no bad drugs hmm
I just wanna keep my head up
I just wanna keep my head up uuhhh
Me i never
Me i never stop to dey face my fears
I no dey cry i dey wipe my tears
I no dey shake cuz i know am blessed
Cos i know am blessed
See na my songs dem dey flex
See everyday dem vex
You no fit cause who god don blessed
Wetin my eye never see hmm
Wetin my heart never think hmm
I just decide to be me
Be me be meee
Wetin my eye never see hmm
Never see
Wetin my heart never think hmm
Never think o
I just decide to be me
No bad drugs no bad drugs
I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker i still thank the lord
I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker but i thank the lord

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Amaak

Исполнитель