I connect the shit and link up We coming in full ati n bo Overstanding Akinbo Holy ghost fire fayaya Ten over ten got zero I fuck up the game like dildo Sapa dey yarn owu dey talk Holy ghost fire fayaya Welcome to the headquarters Pikky vero won ni welcome sir My spirit and Vibe them be wan Bust out Then mo so fun verb make e record am Horny flows to ma je ko da Pakurumor no be pure water The journey long e Dey near Border The story long they be wan cut am I be fire won ni cool Awon girls yii mori mi wu Coming in twos we coming with crews Kill the beat not beat around the bush Again and again mehn we never loose Am taking it serious but all na cruise Chicken yash telephone wire talking to me man Buh look you I connect the shit and link up We coming in full ati n bo Overstanding Akinbo Holy ghost fire fayaya Ten over ten got zero I fuck up the game like dildo Sapa dey yarn owu dey talk Holy ghost fire fayaya Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Holy Ghost fire fayaya, Sapa dey talk owu dey talk Holy ghost fire fayaya We be rapper but amo orin kor If u export am, ama import Married to the game rap na my in-law Je ka lo downtown ka gba mid cross Whenever are come around they Wan dance Tell me what is all about I wan hear Sare worle unannounced,dem wan vex Criminal ni boy yen na wanted Aeroplane oo dabor ba mi ki iya mi elekor Ale sede meta por, oun tunda ki le fe so Awon temi na pepper then gang them tomato like ketchup All about the money welcome not about the money get lost I connect the shit and link up We coming in full ati n bo Overstanding Akinbo Holy ghost fire fayaya Ten over ten got zero I fuck up the game like dildo Sapa dey yarn owu dey talk Holy ghost fire fayaya Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Sapa they yarn owu dey talk Holy ghost fire fayaya Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Holy ghost fire fayaya (fire oo ah) Sapa they yarn owu dey talk Holy ghost fire fayaya