They calling me E-songz The boy wey dey sing song yeah Baby, make you roll up your waist Say whine for the boy (dance ye) Make you dey shake for the boy (baby ye) Make you dey whine for the boy Yeah! Baby! See I like the way she roll her waist Oh mama! My sexy oh mama! Baby oh yea! Mummy! The things you do, I cant explain Oh mama! Baby o! The way that you whine am... Baby o! Baby your Jupa o Oh yeah! I Likey your jupa o Oh yeah Make we dey jupa o Oh yeah! Rolly your baka o I want to know Make we dey jupa o Oh yeah! Con - con control Oh yeah! Baby jupa o Oh yeah! That your body And jupa o Oh yeah! Her papa no like me Him no like me Her mama no send me She sef been no send me Her brothers wan fight me Them sef, them dey find me Plus her uncle wan mend me Him wan give me better mending Omoh! see wahala see me Her entire family dey say make she free me Like say, her - her love na prison Be like I fit die for dis geh for no reason Na so I Maga reach Cut my dada e don scatter reach The point where e be like say I don dey preach No going back, omoh men I no dey switch I go do everything wey I fit o Her family no know how dis thing just dey sweet o When you talk about love this is it o! No loose faith baby girl this it o! Baby! See I like the way she roll her waist Oh mama! My sexy oh mama! Baby oh yea! Mummy! The things you do, I can't explain Oh mama! Baby o! The way that you whine am... Baby o!! Baby your Jupa o Oh yeah! I Likey your jupa o Oh yeah Make we dey jupa o Oh yeah! Rolly your baka o I want to know Make we dey jupa o Oh yeah! Con - con control Oh yeah! Baby jupa o Oh yeah! That your body And jupa o Oh yeah! I remember when I lost my house Na she dey for me, I no fit shout (oh no) I remember when I was without Na she feed me, na she give me mouth I remember when she give me school fees Truly, I no know Any other girl wey fit do the Things wey she don do for me so But them say I no correct Them wan blow me like whistle I don't deserve her? Omoh I will have her She na my queen Like them born me to serve her Baby u must chill Cos together we don suffer Nothing but the best for u Is what I have to offer No be acrimony tins Let's focus on the matrimony tins Together, forever For better, however Na how this our story go end, girlfriend Now lets Elevate Money plenty, I no fit calculate Ye yea Say make you come my place And your body na heavy weight You sweet like chocolate I love the way you whine That your figure eight So make you demonstrate And its things you do Baby! See I like the way you roll your waist Oh mama! Sexy mama I gbadun you mama My sexy mama Mummy! The things you do, I can't explain Oh mama Baby o! I love you mama Baby o! Baby! See I like the way she roll her waist Oh mama! My sexy oh mama! Baby oh yea! Mummy! The things you do, I cant explain Oh mama! Baby o! The way that you whine am... Baby o! Phero' let my people go