One day One day One day oooo (ooo one day I go make am) One day (one day) One day (one day) One day oooo (ooo one day one day ooo) My name' gonna open door (nwele! nwele! nwele!) Spoke mind now he's spoken yours (Prophesy life) (nwele! nwele! nwele!) Life is a hollow call Aftun ojubin for Don't be dull Knock down the broken walls Opor ni'le otun gbor No be self Do better Be better Be a goal getter Never say 'never' Laugh now, cry later Drink e yun sur gbe (drink e yun sur gbe ooo) One day One day One day ooo (one day I go make am) One day One day One day ooo (oooo one day one day ooo) One day One day One day ooo (one day ooo) Ohhh (one day one day ooo) One day ooo!!! (one day one day ooo) As you lay in your bed oo Na so you go lie untop if dem no carry your bedsheet Dey abeg oo Make you no go spoil my work Me and success na bestie yeahhh Ohhh uh uh uh uhh Me and success na bestie... Yeahhh Uh uh uh uh uh uh My only mission has only begun E go reach the fruition Shey you see the vision As a musician Awa omo lo shey gan One day (one day) One day (one day) One day ooo (one day I go make am) One day (one day) One day (one day) One day ooo (one day I go make am) One day (one day) One day (one day) One day ooo (one day I go make am) One day one day oooo(one day I go make am) One day ooo! (one day one day ooo) One day oooooo one day ooo Oh oh oh Ahh ahh ahhh ahhh ahhn One day one day one day ooo Timi-Jay on the track (One day I go make am) One day!!!! (One day I go make am) End...