One day e go pay One day e go pay One day e go pay Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay One day e go pay One day e go pay One day e go pay Ayy I know you wanna know the story of the many places I've been Know the kind of stunts wey, omo boy e don pull Situation in the land is so critical Hustle everyday so when e go pay dem say it's magical No be today we don dey face the delay Make we maintain because one day e go pay Make we just dey rock the game, enemies dey fade away Go bring your plate of spoon, cause I am giving you a take away Do your thing make I do ma thing E no even matter whether you be lepa orobo or black or white Keep your hustle going whether na day or night Cause very very soon we go rise and shine Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay One day e go pay One day e go pay One day e go pay Ayy Maga no need pay We don tey dey pray na every day we dey use as sunday We go geti money and one day is coming Nothing we do for you go be a waste ooo This battle is mine, I'll fight to survive No matter the pain, I will always remain I will be d last standing, no matter what's demanding With ma swagger bragging you will always see me fronting, fronting Wanting, hunting everybody's hustling Talo wa so pe oole, sorire-jaiye Na who no know go know.dem go do you strong thing No matter how dem try you, go still be something Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay One day e go pay One day e go pay One day e go pay Ayy Hey, hey, today might be a rainy day So much pain that you beg jack take me away Never bother like d nursery school children I look up to d sky and say rain rain go away Whoever knew d farmer could turn presido Whoever knew d teacher could turn president Whoever knew d street boy could own a resident Am just on my marks and ma name is so everywhere Wait wait wait, pray pray pray, morning after night pray all day It's not about d muscle or about d hustle What about d shackles to break all day Now just on d last day of d ladder D world is about to celebrate a new made rapper Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay One day e go pay One day e go pay One day e go pay Ayy Even if you hustle today, bustle tomorrow Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay Remember say, one day e go pay One day e go pay One day e go pay One day e go pay Ayy