Why me why me Why do you look out for me Oh na na na na There's not one day wey I no mess up Oh papa But why do you look out for me Ewe ei Me I know say I no deserve am I no deserve the love Why do you look out for me Why do you o Me I know say I no deserve am Oh papa Why do you look out for me If no be you o Na wetin I for don do I for don go go go When I no get tororo Na you dey givie me Na only because of you I for don go go go You wey no dey worry o If I dey worry you Jesu o I trowey salute o I trowey salute o And I no send dem When dem dey say Why I dey carry Your matter for head I go hurry tell dem say I ga asi mu efela ya Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o I ga asi mu efela ya Willi you do Wetin Godu don dey do for me I ga asi mu efela ya Answer the question Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o I ga asi mu efela ya Answer me o me o me o You capable Master You capable Eeee Who be the bad man Any bad man try we go worry dem Chukwu Master Ete Abasi One million mountain we go bury dem If e no be God o Na God do do do Be the koko Na him be the ko ko ko ei You dey gbaka mu ishi You dey gbaka mu ishi Witi all of the things You dey do for me chai Jesu o I trowey salute o I trowey salute o And I no send dem When dem dey say Why I dey carry Your matter for head I go hurry tell dem say I ga asi mu efela ya Tellu me o Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o I ga asi mu efela ya Willi you do e Willi you do Wetin Godu don dey do for me I ga asi mu efela ya Answer the question Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o I ga asi mu efela ya Answer Answer me o me o me o You capable Master You capable Eeee Who be the bad man Any bad man try we go worry dem Chukwu Master Ete Abasi One million mountain we go bury dem I ga asi mu efela ya Tellu me o Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o Gba nu mu o I ga asi mu efela ya Willi you do e Willi you do Wetin Godu don dey do for me I ga asi mu efela ya Answer the question Obu gi ga emere mu Ihe o na e mere mu o I ga asi mu efela ya Answer me o me o me o