Eyeeh eyeeh Rain dey come, rain dey go After rain dey go, ebe the rainbow When e dey pray for the shine Say you for know say The light no dey shine for your flaws oo See am aware so well na groove I dey try to move too well oo eh If you no be hot No dey vex no dey try to throw catapult oo If na cry you go cry it'll be well oo Eh Say na music abi Me I still dey do what I like ah ah Ebe the love we dey share Wey dey make all the girls dey tun up, eh eh Some dey say Tegari Me I still dey look I dey laugh halla You go hear guantanamera See all the girls wey dey halla, eh eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh See everytime you come around I be well oo eh eeh eh Tu wo nan, to wo nsa K)so a na yi keche B)meka, di asa Joo palogo n3k3 Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi Ntoma yi y3 printex; maaso m'ahy3 bi Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi Dem be debate us, yeah)mo b3twitwa bi Hey! rain dey come, rain dey go We just dey feel alright Everything poppin we just wan dance Everything poppin we just wan dance As sun dey shine, rain dey go We just dey feel alright Everybody poppin we just wan dance Everybody poppin we just wan dance Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh See everytime you come around I be well oo eh eeh eh Oh na na, oh na na na na na na Hear dem ah say, say Sing the melody make I feel alright Make I feel Give me the vibe make I feel alright You know the deal alright Girl I want love Plenty bobby wey dey come to my show eh They no dey form no dey pose eh Ready to wave when I wave oo eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi Hi eeh how you feelin yeeh eh See everytime you come around I be well oo eh eeh eh Oh na na, oh na na na na na na Hear dem ah say, hear dem ah say eh Hi eeh how you feelin yeeh eh Oh na na Oh na na Hear dem ah say, hear dem ah say eh