Kishore Kumar Hits

Dagrin - If I Die (Remix) текст песни

Исполнитель: Dagrin

альбом: Legends Never Die


Yeah hey yoo frenzy (what!!)
Please turn my microphone on
Everytime I be in the studio
Do this for me, (Naija!!!)
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won, ko ye won
Yo!
I go many shows
I get many doe's
Get many hoes
Where them dey before
Them be dey think say hear say
Yea you no go reign
Cos they know my hustle
And they know the pain
Now I am chilling, and when they come they see a moet
They be like damn! Dagrin omo tele ti omo iwe
If no be God, wey they dey try for me
If I die, my guy, make you no cry for me
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won
God na my creator
Fela na my mentor
Money no dey drive me, money na my conductor
I no be good boy but I get loyalty
I no wan hear story when marketer, go pay me royalty
Anytime, when I roll out like Ludacris
People dey hala, dey wonder why like Jadakiss
My flow go take on for the ghetto like AkOne
Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won
Ashewo dey everywhere
Even gay dey fear
Say ashewo go collect all the boys for this year
I know say I be sinner, God, I dey sin
Everyday igbo, shayo
All night na dry gin
And I no start like this for church
I start with drum set
Then I wan open my ear
When God go blow the trumpet
Cos I know heaven dey
God even dey
If you want chop cake
Na then you go know say oven dey
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die If I die If I die
They pretending like my friend
But they wanna see the end (see the end)
Ko ye won ko ye won

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Brymo

Исполнитель

9ice

Исполнитель

Eldee

Исполнитель