Greatness DJ Neptune ♪ Nǹkan to ba fẹ', lo ma get sè kó ma lò bè (Ewo) Body on check-check-check Atarodo ọmọ you dey pepper dem ah-ah Toyin tomato causing gòbe o ♪ Lẹpa jó pe pe ré pe jọ'wọ' má ṣé mí le ṣé ye I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no ♪ Don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no ♪ Yeah-yeah-yeah-yeah Baddest (Joe-Joe Joeboy pon deck) ♪ DJ Neptune, hit me! (Joe-Joe Joeboy pon deck) ♪ DJ Neptune, hit me! ♪ (Zagadat) Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dọn di, dọn di I see you with di Soji, Soji Anyway me I no go care (Na only you I dey want I swear) So don't waste time baby má ro sẹ' ooh yeah ♪ 'Cause E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go risk it all o Eh-eh-eh I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no ♪ Don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no ♪ Yeah-yeah-yeah-yeah Baddest (Joe-Joe Joeboy pon deck) DJ Neptune, hit me! (Joe-Joe Joeboy pon deck) ♪ Sounds of Neptune