Na only one girl me I know (O') (Obah) Na only one girl me I know For where? Who fine pass you, for where? Say na who fit text you, for where? For my baby, I get big budget Anything wey you want, just collect, mm Spin around like a cassette Make I give you the hmm, make you reset Who go solve this one? kilo ma set Make them break their back and their leg Fine girls dey Africa Fine girls dem na'wo s'oke She bad pass Lucifer No mercy ah, no mercy Say, even Jennifer She wan dey kpa kuru, mo gbe But me, I no give am Na only one girl mе I know (oh my Veronica) Na only one girl me I know (oh my Veronica) What you reap, na you go sow (oh my Veronica) Na only one girl me I know (oh my Veronica) ♪ (Ayy-ayy) ♪ Mm, mm-mm, mm Ah (ah), Sister Veronica (Veronica) Me and you girl, for one knicker, mm-mm Your body too hot (sauce) If you 'gree, make I be your thermometer (mm-mm) Cancel Philomena, me and you, we go fly go America (mm-mm) Your back so phenomenal E dey make man act like a cannibal See matter, she wan finish my kpa With her big baka She no do proper See matter (matter), she wan finish my kpa (my kpa) With her big baka She no do proper Na only one girl mе I know (oh my Veronica) Na only one girl me I know (oh my Veronica) What you reap, na you go sow (oh my Veronica) Na only one girl me I know (oh my Veronica) ♪ (Ayy-ayy)