Ayee Ayee Ayee No be... cheeez No be lie No be... cheeez No be lie Look 8pm me and my men dem deh for long just di breeze Hearing sweet music way no comot overseas Men dem deh online di make noise We living life I barely even post the shit I do in real life Eyong got a baby na so all man just di glad My padiman just turn into a man I just di smile He Came from porverty to making moves in Dubai But they are so many things way money no fit for buy (Aye) Fell in love with the wrong girl, Ei no easy Lifestyle for this pikin boy Ei no first fit me So many stories I keep hearing just for free Man no fit just keep you for Ei corner so for real Reputation of a bad boy So when I tell her I love her she need for think more Is it just for tonight or will it last more TJ tell me the truth or make Ask more Cheez Bad boy reputation She said I get a bad boy reputation (Cheez) Bad boy reputation She said I get a bad boy reputation 10pm show up for party looking good with a reservation Way ahead of my time like stories in revolution Men dem talk about relevance boy without mentioning me I di try for see who the want for use in replacing me I deh for Sadi getting brains from shawty who don't speak English We only talk about food and how she likes music Life di play wen money deh that one n'a sure bet The best sex no di even happen on top bed (Haha wehh) I play my cards right so I no di ever slack Man don make mistakes But I no fit take it back Cheez Bad boy reputation She said I get a bad boy reputation (Cheez) Bad boy reputation She said I get a bad boy reputation Wehh but they no fit know Wehh but they no fit know Cheez Cheez