Alhaja pikin oh yeah (oh-oh) Alhaja pikin oh yeah ♪ Guys dema ride with you Vibe with you Strive with you Laugh with you Guys dema grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry, dema cry with you Honorable, honorable, honorable Na dem be your honorable goons Honorable, honorable, honorable See na dem be your honorable goons See my guy abeg take a chill pill Old school no be new thing Macbook e no deh use sim Fake gees be acting up like dem dey do film I say me no get time for bestie thing If u talk pidigin or speak English If na play make you stop this thing Shoutout to the ones that believed in me Shoutout to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day, all night Shoutout to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day, all night Guys dema ride with you Vibe with you Strive with you Laugh with you Guys dema grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry, dema cry with you Honorable, honorable, honorable Na dem be your honorable goons Honorable, honorable, honorable See na dem be your honorable goons Na truth I dey talk no be lie oh Real gees e no dey die oh Dem dey always dey your side oh Dem be your Tiwa savage with the Eminado Shey na champagne we pop this thing Chop the turkey, I chop chicken Dema talking we aren't listening Dema calling we are not picking Shoutout to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day, all night Shoutout to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day, all night Guys dema ride with you Vibe with you Strive with you Laugh with you Guys dema grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry, dema cry with you Honorable, honorable, honorable Na dem be your honorable goons Honorable, honorable, honorable See na dem be your honorable goons