As I Dey work I Dey pray my guy For this inside life Oh oh oh oh oh yeah I'm moving in silence And I don solve the assignment Shebi eti ri nkan ti e dale And me I know nobody perfect Nah only God give me this talent And I go show am to my people Those wey dey vex dem go cripple But dem know no say life is simple yeah yeah Show me love make I show you back If you dey for me I go hold you down Small water fit too fall you down (Kogbon) So make you know as you go dey help me yarn Omo I dey face so many things Shey nah because I no dey tell you anything As you see me I dey take a lot of medicine But nah only music be my remedy As una dey support me Omo that thing e dey comfort me I'm on full speed moma te na ni If I no get moma pe Olorun Momo pe oma se funmi Cause I was born to do this And I know say una love me truly So I no get any reason to dey forh at all As una dey support me Omo that thing e dey comfort me I'm on full speed moma te ina ni If I no get moma pe Olorun Momo pe oma she funmi Cause I was born to do this And I know say una love me truly So I no get any reason to dey forh at all