As I look myself up and down Your love is all I see around From the North, the East, the West and south I cannot be mute, I must to shout Na you wey dey sweet my body (yeah) Na you wey dey do like honey (yeah) Na you wey dey carry me up Every time that I fall cause me I too dey slip nuh You dey trip me like fried rice And your colours dey fill my eyes And I think that I must be blind Cause I've never seen Never seen Tell me wetin I go do I never see Yeah, yeah, yeah, yeah I never see another love like this oh (yeah) I never see another love like this oh (yeah) I never see another love like this oh (yeah) I never see another See another love like (yeah) When I look myself up and down Your love is all I see around From the North, the East, the West and South I will not be mute, I must to shout Na you wey dey sweet my body (yeah) Na you wey dey do like honey (yeah) Na you wey dey carry me up Every time wey I fall cause me I too dey You dey trip me like fried rice All your colours dey fill my eyes And it feels like I must be blind Cause I've never seen Never seen Yeah, yeah, yeah, yeah I never see another love like this oh Tell me wetin I go do I never see another love like this oh Said I'll tell the world I never see another love like this oh Never seen I never see another, see another love like... I never see another love like this oh (yeah) I never see another love like this oh (yeah) I never see another love like this oh (yeah) I never see another See another love like...