Pillar YRR: Ehnn, abeg low this thing ma talk to Ensnarez Pillar YRR: Hello how far Ensnarez: Hello My Guy How far Na Pillar YRR: I dey wetin the Sub Ensnarez: Oboy e get a Lot of thing wey dey run me guy I no how I go Pillar YRR: Asin lot of things guy Ensnarez: I tell you I no fit handle am They just dey choke me Asin we gas track na Pillar YRR: How e dey be Ensnarez: Make we go track na Pillar YRR: Ehhhn, oya na, oya I dey wait for you na Ensnarez: Oya na Ensnarez: Oboy wetin dey happen like this na, oboy na the TRACK be this Pillar YRR: Hahaha Yeah, this is the TRACK Ensnarez: Wow You go hit me up Pillar YRR: Oya na It's Ensnarez on em it's MOD Tori Tori, once upon a time A time in the past Before I started to rhyme Lying on the couch You know I didn't mind Like I lost torch (Touch) Na 2020 open my eye Blood thicker than water What are the "others" We spend more time on "orders" Then I Put my trust in paper work Now it's no news the way I love (Scriptures) script chores More than the way I love house chores Back from school Wanna Be an A List Artiste Mum scared my GP Is playing on F (Keyboardist) Keys to success Tryna strike the right chord Current situations Need the right cord (Bad) Devil want us divided But we're in our prime God has Provided Us Flesh and Wine Victory is reminded The bed on which we lie You can't draw the battle But you can draw the Line So where the pivot You no be science student But you gotta balance your work With God and management So Where the Pivot You go fellowship You Love Scriptures But you no dey like house chores Where the pivot You work for APC And then vote PDP Now guys go dey Buy Vote Where the Pivot Where the Pivot Where the Where the Where the Pivot You dey scream say Life no balance If you check that your statement E no balance Dial Star *Proverbs 18:21# Hash To check your spiritual Account balance Na your deposit you go withdraw It's a win here There's no room to say At least we try we draw Make you try the withdraw From wetin dey take you off balance Carry who fit carry You for seesaw For outside you be saint But at home You can't be sent You dey chill with green bottle For beer parlour Cuz you can't bear With the crisis in your parlour But is Christ in your parlour Na only you fit Fill that your home gallop Go Back home And make things right Love your wife Love your fam Do no work in strife So where the pivot? You no be science student But you gotta balance your work With God and management So Where the Pivot? You go fellowship You Love Scriptures But you no dey like house chores Where the pivot You work for APC And then vote PDP Now guys go hey Buy Vote Where the Pivot Where the Pivot Where the Where the Where the Pivot Sheeeesh omo there are a lot of things I want to Settle on my mind You know I met Tronome (Metronome) And he pivoted right on time Wow make sense Make sense Without Blacks How do you get wanna get the contrast? If you shoot shots You've gotta understand white balance You're a lieutenant Or civil servant You raise the flag of your country But your kid raised with no manners No Manners You gotta work This ain't no desert Hope God is the main course While you make your mill (Meal) Don't let him come in between like a dessert Shout out to the skeptics Your ethics, drastically Aided your exit Out the land of milk and honey Why didn't you come ready Why didn't you come early You lost the job immediately You said it was too sunny So funny, you going round in circles You want to get into the arc (Ark) And you don't wanna call Noah (I know one) (Jesus) He's kept us in various sectors So all the lines meet Cuz he's the midpoint (Or should I say the pivot) Tara ta tata ta Okay you know, uhh The both sides of the coin are very necessary It's just to make you know which side you are Is that even how I said it, but I think that's actually Yeah, that's actually how I said it The both sides of the coin are necessary But it's to make you know which side you are It's Ensnarez on em it's MOD