Kishore Kumar Hits

M3NSA - Eyes But No Eyes текст песни

Исполнитель: M3NSA

альбом: BONDZIE


How come sey we all dey matter inside we all dey suffer
Something dey cause me dey cause dey cause your son and daughter
Wey we all fit come together then try to sort each other
Then you go turn around and sell out just because of dollar
Man just dey think how fast e go fit chop something today
Forget about ein people make dem find demma own way
Forgetting sey the the same people put am for where e dey
E catch too high to see suffering below he's too far away
Dem get eyes, but dem no dey see
Dem get heart, but dem no dey feel
Some too dey get mind, but dem no dey think
That be why we all dey inside the boat wey we dey sink
Dem get eyes, but dem no dey see
Myopia, dem no dey see nothing
Dem get heart, but dem no dey feel
Ice cold heart, dem no dey feel nothing
Some too dey get mind, but dem no dey think
Bad mind sɔŋ dem no dey think about you
That be why we all dey inside the boat wey we dey sink
Dem get eyes, but dem no dey see
Myopia, dem no dey see nothing
Dem get heart, but dem no dey feel
Ice cold heart, dem no dey feel nothing
Some too dey get mind, but dem no dey think
Bad mind sɔŋ dem no dey think about you
That be why we all dey inside the boat wey we dey sink
I say dem

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Efya

Исполнитель

Jayso

Исполнитель

Asem

Исполнитель