Kishore Kumar Hits

2Shotz - Make Them Talk текст песни

Исполнитель: 2Shotz

альбом: Original Copy


E dey pain me so
Eeehhh
No no
E dey pain me
Make dem talk
Owonti bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kon
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Owonti to bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kan
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
My brother which kind nonsense be this
The way Nigeria sef dey backfire
We no fit get common garri for five naira
For poor man to chop now men omo I tire
For junction na so so chandi police dey collect
Agbero now dem don use style leave picking pocket
Na so dem eyeballs go dey shine for inside socket
And if you no drop eguje for them na heavy racket
Oya my friend park your car quick quick
Where your license or your twenty naira Roger
I no send you if your papa na ex soldier
Na my salary government dey use dey grease them shoulder
Na so I drop money for ten more police men
Before I count ten I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from tribes men
Na only God go punish all of them amen
Make dem talk
Owonti bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kon
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Owonti to bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kan
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Me and 2 shots we want to settle scores
No need to rush all you senators
Egunje collectors many black against us
Of course we've got the guts to bust
Soldier go soldier come turn by turn
Hustle no di delay
Aron ma je le lasan la bi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste no remedy
See them big belle dey call am prosperity
Bad man plenty pass in our society
49 sitting 99 standing
Park us like sardine yeah yeah yeah yeah
Make dem talk
Owonti bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kon
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Owonti to bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kan
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Second hand goods plenty now like pure water
From overseas naija be their gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one ajebutter
Everybody na sharp man no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level this economy dey go I bow
Serious issues go dey lie inside cuffing
If them discuss am na very often
No gucking omonamo talking
Coded tunes, 9ice and I rocking
Make dem talk
Owonti bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kon
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Owonti to bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kan
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Make dem talk how its been run
Ijala ki koju osira wani oti lo
Ije kete kete e ma ji tani ro
Don't be offended if your name is on the row
Kaimu kasufe e kan lo ma gbele
Nigeria must be great loju olate
Lawo ato ma shey' eja ka so wopo
Ale olote afi no shakan
Hausa to igbo Yoruba ehh
Tah fi mo sola
Make dem talk
Owonti bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kon
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Owonti to bi lo be
Moshe wa ruo wo
Make dem talk
Kuli kuli nkpan kan
Oti naira kan
Make dem talk
We want to know what's up idi
E garri Shey won
Make dem talk
Oti wa ruo wo
Omo aye won
Let them say
Wa wa
Yes
Dui sha
Omonamu
Dui sha
Just like naijat you know what am saying
Coded tunes studio
Yeah
Jahbless
9ice
Left W E
A K O K A top son next to none
Coded tunes studio
And you know what the main man
ID cabasa
Jor you too much
Make dem talk.
End

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Eldee

Исполнитель

Darey

Исполнитель