Kishore Kumar Hits

StarBoy - Jah Bless Me - Deluxe Edition текст песни

Исполнитель: StarBoy

альбом: Jah Bless Me (Deluxe Edition)


Raaa!!!
Fire burn bad man
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
When I show for the party, see dem dey turn up dey go
When I show for the party, see dem dey burn up dey go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey for low
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
Good people go to Heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstars go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say yeah yeah
My music playing, lou-lati-loud
And the girls dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday
Everyday dem see me dema wave
My people playing, lou-lati-loud
And the girls dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday
Everytime dem see me dema wave
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah bless me
Please God, please God I say send me my daily bread
I say don't put it where it's hard to find
Let my music tell the people story
Don't let my life be a normal story
I want to live in glory
Please God, please God I say send me my daily bread
I say don't put it where it's hard to find
Let my music tell the people story
Don't let my life be a normal story
I want to live in glory
To the ghetto youths, drop ya Guns
Pick ya words, done
Gunshots with the bam bam, with the bam with the bam bam
International bam, oh yeah
Gunshots with the bam bam, with the bam, with the bam bam
International bam
Whoo whoo, yeah yeah yeah
I say my Jah Jah Jah Jah Bless
Yeah you take away the pain that stay stress
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Minz

Исполнитель

Sarz

Исполнитель

Boj

Исполнитель

Ycee

Исполнитель

Terri

Исполнитель

Juls

Исполнитель