Kishore Kumar Hits

Lozy - My Own текст песни

Исполнитель: Lozy

альбом: Couv' Blues


Nah me be the one wey dem dey answer (answer)
Nah me be the one go write the chapter (go write the chapter)
I know say every beat no be banger (ayee)
Because of instagram she influencer (ahh yee)
I know say all these things no really matter (really matter)
But me i gas to hustle i no send am (i no send am ayy)
If you get bad energy no dey call my phone (no dey call my phone)
See me i wan chop life make you chop your own (chop your own yeah)
Who no wan get en own
Leave me i dey my zone
Who no wan get en own
Leave me i dey my zone
I need to get am now no be after (no be after)
I need to get am now no be after (no be after)
No tell me say you dey dance
You no be dancer (you no be dancer)
No tell me say you dey dance
You no be dancer ayee
Who no wan get en own (who no wan get en own)
Leave me i dey my zone (leave me i dey my zone)
Who no wan get en own (who no wan get en own)
Leave me i dey my zone
I need to get am now no be after (now no be after)
I need to get am now no be after
No tell me say you dey dance
You no be dancer (you no be dancer)
No tell me say you dey dance
You no be dancer ayee
Say nah money you dey chase (chase)
You get lost in the race
No dey flex my darling (darling)
Make you humble ya self (self)
For my people see the gap is too great appalling
I remember the days
See nah garri we dey chop
Food no dey was starving (starving)
If you get am today make you plan for tomorrow
Not guaranteed never promised (promised)
Shebi wan pull up in a drop top (drop top)
Orobo rolls royce fuck a bus stop (bus stop)
You talkin too much baby hush up (hussh up)
My dawgs run tings its a mosh up (brrap)
African man no long talk
Energy a must we no vibe
We cant link up (we cant link up yee)
I need mine delivered in a brinx truck
I wan reach alhaji price mark
Dangote bucks
Manifest this life cuz it is a must
No mediocre no average
See in plus
I live to be free cuz that is a must (ouu ohh)
Feel for the mind locked up
Cuz they been in cuffs
Ahh yeahh awh yeah awy yeah
Who no wan get en own (who no wan get en awh huh huh)
I need to get am now no be after (no be after)
I need to get am now no be after (no be after)
No tell me say you dey dance
You no be dancer (you no be dancer)
No tell me say you dey dance
You no be dancer ayee
Who no wan get en own (Who no wan get en own)
Leave me i dey my zone (Leave me i dey my zone)
Who no wan get en own (Who no wan get en own)
Leave me i dey my zone (Leave me i dey my zone)
Leave me i dey my zone (Leave me i dey my zone)

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители