Kishore Kumar Hits

Sparkle Tee - Hustle Dot Com - Glitch Africa Version текст песни

Исполнитель: Sparkle Tee

альбом: Hustle Dot Com (Glitch Africa Version)


Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o, shey you ready to lost?
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minus
Ogbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell

No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you

That is my little advice for you
Give to maleh before you give Obianuju

Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga abụ gị de a boy o til thy kingdom come?
Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?
And ị buté ike ụmụ girls abịa

Asa gbachaa lika lika ofu alert ọ daa
I love you pass my mother, the girl achiaa
Maná orichaa your money ọ dị mean koo gị waa
If you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for done build fine house
Avoid urgent 2k girls, invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o, Okoro
No dey buy me drink, brother give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)
Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come

WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?
Eee, and ị bute ike ụmụ girls a bịa (a biaa)
Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa)
I love you pass my mother, the girl a chiaaa (a chiaaa)
Maná oricha your money ọ dị mean kor gi waaa (waaa)

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Zoro

Исполнитель