See my life e don better See the shame don waka Then no go know say you don suffer Them dey call you ajebuta but you be real ajekpako See the levels don dey change It makes me wanna give again and love again No be today E don tey eh Na because you believe Na because I belive oh(repeat) Na because you believe (repeat) My people wey believe go say Na because you believe (repeat) Mummy no be you be this Remember say dem no believe You go marry And happy You, you and daddy Raise pikins Raise your pikins pikins Then all of them go be super pikins Super pikins Just like me Ooooooooo Na because you believe Because you believe Na because you believe Because you believe I believe in you You believe in me We believe in God o Imagine say You no dey play lotto You still dey drive correct motor Imagine say You no do magomago take comot for ajekpako Imagine say I go die one day but my name go remain great So great yea In Jesus I believe Igbagba obgo Ogun o Igbagba o magbo Ogun o What you believe you get You get what you believe Abegi daddy stop to vex I can't repent o Ba miloni loni Onikiunwoke Onikiungoke Ofesomidoge If I believe ofesomidosha Yes indeed layetimulowa I believe I will live, I'll be rich Yes indeed I believe End.