Ne mè fùa ne nà fù Keeny Ice Yeah Yestee night I had a fierce fight with the voices in my head Arguing and finding answers to the questions in my head Some say make I shun dey do the rap and start dey sing instead Some dey tell me make I give up some say make I go ahead but then What if I no blow like how I thought I will What if I no fit leave the great legacies I thought I will What if all these fears I have within me come happen for real No investments and no properties how I fit write a will bro Just like a ludo game the industry be so dicey The anxiety I dey feel dey make my palms sweaty Breaking through with the Eʋe dey seem unlikely The odds no dey my favor so I for tread wisely Too many trends kinda hard to stay original Say talent alone go fit make you blow that's illusional Plenty nations in our own small nation so how we go fit take the impact go international Little or no chance for people like me Wey be dope but dema music no be Fante or Twi You see real talents get underrated stupidity celebrated We dey cover up more times but this truth be naked. Nugɔgbedeawo me le do alɔ megbetɔwo oo Wo me dzi be amè yeye ɖeke ne gogo yewo gbɔ kraa oo Ɖe wo vɔvɔm ohoo ɖokuitɔdzidzi ye ohoo Ɖe wo me tè la nya be alɔ ɖe ye klɔna alɔ ɖe ohoo The media be very quick to circulate bad news But no dey use the same energy to share good the news Every bro no be your friend when you start dey win A lotta masked faces out here like it's Halloween See we go fit keep on dey pretend oo but the question is How many generations for face these agonies I know the truth dey generate a lotta enemies but I only pray against a quick exit like Ebony's Yeah Hehehe Kula Real talk Boi Wei Paa Yow Yestee night I had a fierce fight with the voices in my head Kula shun rap e no dey sell do afrobeat instead Kula you no dey look like a rapper you for grow your hair Challe do something crazy with your brand dye your beard Start a beef with Kofi Mole you go fit chew am like bread Drop a sex tape or something Ghanaians go talk e go fit trend Take the shatta wale approach diss industry players You for talk to Mark Okraku ooo shut up go back to bed aaba These crazy crazy thoughts make I dey stress Been here for so long aka kakraa na m'aɖane best This be the best time for the devil to put me to text But I dey stand pampii as3 teenager breast Massa let's keep it clean this is God's blessing This music hustle teach me more lessons And I'm still learning Wu play dirty na anfa aa you for rebrand or change tactics or do both ask Kwadwo Sheldon It's kinda difficult to focus on the positive Creative art students in this industry of politics How we go see top What we go see chop My alter ego say make I shun dey do hiphop Cus Kojo Cue and Shaker put a lot in pen and paper Dope lyrics nice songs but as ebe hiphop The deep puns and punchlines metaphors rhyme schemes and things all no fit rule the streets top Buh as dem drop Mamaye Mamaye e catch fire you know where I go hear that song for Tanyigbe Bankyeasi Kutunkpatia Zapzugu Tatale the song drop dem dey scream more This be straight facts people in denial go fit talk say I dey lie or I start dey rush whatever Make I end this verse with a quote from my icon (Eminem) I'm like a head trip to listen to Cos I'm only giving you things you talk about with your friends inside your living room The only difference is I got the balls to say it in front of y'all And I ain't gotta be forced to sugarcoat it at all Boi Wei Paa