Kishore Kumar Hits

Runtown - Kini Issue текст песни

Исполнитель: Runtown

альбом: Signs


Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head

Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus

Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Me you and Hennessey na chemistry
Only you fit match up my energy
Saxophone

If I tell you dance dance
If I tell you wait wait
Money for your waist
Fire waist eh
If I tell you craze craze
If I tell you move
Oh no see I'm just tryna say
She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Falz

Исполнитель

Boj

Исполнитель

Ycee

Исполнитель

Tekno

Исполнитель

Chike

Исполнитель