Ya know Of Lagos Phantom, Onyeolima (ge-ge) If na package, I go manage I call shima, I call dealer And for certain we go party for my villa, Somadina Girls for Abuja, guys for Ghana Yes them feel am, if you no feel am Boys for Liberia, guys for Mushin Yes them feel am, if you no feel am But if na package, I go manage I call shima, I call dealer And for certain we go party for my villa Somadina Girls for Abuja, guys for Ghana Yes them feel am, if you no feel am Boys for Liberia, guys for Mushin Yes them feel am, if you no feel am Ya know Shey na wetin eye dey see Na wetin mouth dey talk Charlie nobody knows There is power in your tongue iyoh Oya everybody face your work (ge-ge) Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1 Ya know Jowizaza (ihe ge me) Make I send my aza (onye ne me) Obu ne ejiri ego ona agbada gbada I greet you all Zubby Michael Onyeomi with doings (ge-ge) My personal person e yo (anyamma lele) Chukwudube gi (anyamma lele) Onye ele anya na azu oh (Anyamma lele) Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (Anyamma lele) Oya wetem something eh (Anyamma lele) Cubana money no na okpo nunu (Anyamma lele) (Anyamma lele) (Anyamma lele) If na package I go manage I call shima, I call dealer And for certain we go party for my villa Somadina Girls for Abuja, guys for Ghana Yes, them feel am, if you no feel am Boys for Liberia, guys for Mushin Yes, them feel if you no feel am Onyeolima See my brother we living large oh Who don big e yo, don big oh Eneziem anya muna ego yi Maka onye buluebu ebugo You got to be somebody Or you are nobody oh Okwa ijele nwa ne ekwu nu Ne mezie nu Mayorkun Of le le le of Lagos nu Imana men ebute gi Ike Ike anyi ji na ba mba eh Afu dimkpa fu ogologo ime ya You can't do wetin we dey do Imazi kwanu odiri easy oh Odiri easy oh, chai But if na package I go manage I call shima, I call dealer And for certain we go party for my villa, Somadina Girls for Abuja, guys for Ghana Yes, them feel am, if you no feel am Boys for Liberia, guys for Mushin Yes, them feel am, if you no feel am Of Lagos (Of Lagos)