Top Boy Wa wa wa yh DJ Spinall Oya shake ukwu oshey Ego dim na pa my baby Wa jeka soro honey Eh Anything wey you want say I get plans for you I no go bobo you 40 bottles for you Leave Amaka for you Oh oh Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way you whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(Ladies) Hmm ma pami o Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o Oshey Eh ehn eh ehn 1, 2 Won ni won wa mi o I dey for moon o pelu Spinall Tan, no, no Shaye o, all the girls dem Won fe la tan, tori e mo ke Eh ehn Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way she whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(We in the building) Hmm o fe pami o Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o Won mo pe won kere si wa o(DJ Spinall) Ego dim na pa my baby(Cray) Omo je ka Milipi lo Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o DJ Spinall ja won si Ozedikus nwanne Oya ja won si