What dem a say ♪ Top boy Run All day she don dey call now As the party don the buzz we no go tire And you know say the feeling don dey high now Like Till the party stop I no go go oh Ti a dẹ lowo lapo Na we the girls wan follow go Make the girl change area code 'Till you follow me I no go go Follow bounce if you get stamina Killing any beat make dem no go try now E no get anything wey I no go fit to buy now You don give me little taste make we dey go Make you no dey shy now Tell anything, girl I fit to make you mine oh Na me dey make all of the girls come inside now You dey wait for your loving from big bad now Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jaye ka ma ju ru Shebi wo lo se ju See as you badder, you dey good Shebi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shebi wo lo se ju See as you badder, you dey good Shebi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Sho mo (yeh yeh) I fit wait all night (yeh yeh) I gat the thing all night wey go make you feel alright (DJ Spinall) Ko wa, Awa o lole naw Filomena don dey dance I tire Nothing, i want you Only you, na only you I just wan dey run back to And I no wan know my feelings, I go call you Baby na only you Take our time we go work all night And I go dey when you ready you fit bank on it Let the neighbours know my name Baby girl I go dey your side o Diamond dancing on me Baby dance upon me, I fit pay the price Baby you make me come back on daily Omo I dey attach Every night come alive, dey outside Make bad man dey show you life Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shebi iwo lo se ju See as you badder, you dey good Shebi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shebi wo lo se ju See as you badder, you dey good Shebi ife re lo ju Baby go dance and shuperu (Peru)