Kishore Kumar Hits

Patoranking - How You Dey (Trap Version) текст песни

Исполнитель: Patoranking

альбом: How You Dey (Trap Version)


How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away, ayeee
How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away, ayee
DJ Nero!
Hello
Hello
Hello
Hello
I dey wish you well o
You like e girls wey yellow
You leave your wife for Kano
Carry another one go
Otito
Ozugo
Otito
Make we go
I dey tell you
I dey warn you
Na heennnnn
Sabi hmm hmm Ye
How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away ayeee
How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away ayeee
You give her money she invest am for another man business
And when dem ask you, you talk say that is not your business
Keep dulling all your eyes, another man find her dey come to your house
When you no dey, she go tell you say im com browse
Dem no dey call person baby, my sweet lover
Dem no dey call person baby, my darling girl
Otito
Ozugo
Otito
Make we go
Kor, commot for there!
How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away, ayeee
How you dey
How you dey
How you dey
How you dey
I no go dey when your woman run away
I no go dey when your woman run away, ayeee

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Falz

Исполнитель

Teni

Исполнитель

Ycee

Исполнитель

Phyno

Исполнитель

Eugy

Исполнитель

Tekno

Исполнитель